• 6 years ago
    Saved!
    The BBC launches BBC Pidgin http://www.bbc.co.uk/programmes/w3cstzht
    "Focus on Africa presenter, Peter Okwoche, BBC Pidgin Senior Broadcast Journalist, Ruona Meyer and listener, Michael Ojalatan join Rajan Datar to discuss the merits of the new BBC Pidgin service, which has been launched for just under two weeks. The platform has been met with mixed reaction with critics saying Pidgin is not a proper language, while BBC World Service listeners in West Africa are welcoming the launch."

    One such article on the new platform opens with the headline "Why dem dey call Hurricane human being name"
    https://www.bbc.com/pidgin/world-41077102
    "Di biggest storm wey United States of America never see for 13 years don land for Texas.

    Dis Hurricane Harvey don scatter plenty houses and tori say e even don kill five people.

    Hurricane Matthew wey bin happen for 2016 kill plenty people and scatter house join wen e happen.

    Harvey and Mattew na human being name, so how hurricane dey take get dia name sef? In short, why dem dey give hurricane name at all?"

    One more example: "Kenya: Kenyatta don blast judges as election cancel"
    http://www.bbc.com/news/world-africa-41134478
    "Kenyan President Uhuru Kenyatta don change mouth as im enter Nairobi streets for rally, begin call di Supreme Court judges 'crooks,' after those ones cancel di presidential election wey bin announce di President as winner.

    Later, President Kenyatta still say make people dey calm, say im go respect wetin court don rule.

    Na on September 1 di Supreme court say di August 8 election get some things wey no make am fair; Chief Justice David Maraga talk say as authorities no follow wetin dey inside constitution, im declare di whole thing "invalid, null and void."

    Dis one mean say Kenya must do new Presidential election before 60 days pass."
    Loading …
Deleted!
  • Saved!
    (≡ˆ⊝ω⊝ˆ≡ )
    Loading …
    • Saved!
      Editing … (≡ˆ⊝ω⊝ˆ≡ )
      Loading …
  • Saved!
    Editing … (≡ˆ⊝ω⊝ˆ≡ )
    Loading …